BURNA BOY Anybody cover image

Anybody Lyrics

Anybody Lyrics by BURNA BOY


Ahh..aaah 
Gbese 
Ahh..aaah


[Verse 1]
I don't charge my energy, 
I no get time for no enemy
Tori Gbekpo le tomi
Nothing we person never see
Omo nothing wey never see
Forget, I say fashi

[Refrain]
Very soon expecting
Take away body ...
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah
Nack am something
To ba ka fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon', gong on, gong on
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit level lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
Tobagi, tell me gbekele go boast
If dem got go

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah
Nack am something
To ba ka fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Very soon expecting
Take away body ...
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah
Nack am something
To ba ka fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
To ba ka fele, fele
To ba ka fele, fele
To ba ka fele, fele
To ba ka fele, fele
To ba ka fele, fele
To ba ka fele, fele

Watch Video

About Anybody

Album : Anybody (Single)
Release Year : 2019
Copyright : All rights to the owner.
Added By : Huntyr Kelx
Published : Jun 14 , 2019

More BURNA BOY Lyrics

BURNA BOY
BURNA BOY
Omo
BURNA BOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl