...

28 Grams Lyrics by BURNA BOY


For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

I love the (Ganja)

Twenty eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi oo

I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you

I no dey too talk, na my mind I dey yarn

Mi o p'ara mi oo

I no dey smoke crack, I dey smoke sativa

Mi o gb'oja sara mi, oo

No go do cocaine, e go drive you loco

Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos

Wọn ni so fun e, wa gbera e leke

And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

(Ganja)

Just give mе (Ganja), original (Ganja)

I grow the (Ganja), I tie the (Ganja)

I light my (Ganja)

I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

I love the (Ganja), aaaah

Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo

Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own

I no need any disturbance, I no bother nobody, eh

Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician

No go do cocaine, e go drive you loco

Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos

Wọn ni so fun e, wa gbera e leke

And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

(Ganja)

Just give me (Ganja), original (Ganja)

I grow the (Ganja), I tie the (Ganja)

I light my (Ganja)

I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

I love the (Ganja), ah

Watch Video

About 28 Grams

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : Jul 11 , 2025

More BURNA BOY Lyrics

BURNA BOY
BURNA BOY
BURNA BOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl