Addicted Lyrics by YUNG D3MZ


Wetin you dey do?
Wey dey hold me like superglue
See now I'm stuck on you, girl I can't let go
You got me tripping, baby I can't let go
Fight then we make up
Kiss and then make love
Oh baby I can't let go
You got me fucked up, I can't let go

I'm addicted to you body
You're my blanket, cover me
We both geti somebody
But we still go dey gum body
Oh my Melanie
You make me feel jealousy
Oh my babe this kind loving
So wild

I'm addicted to your body o
Baby Shey you know
This kind thing I feel for my soul o
Do me shakoro
Got plenty things for my mind, what you say?
Girl I've been waiting all days for this
Cool my mind with your soul and chest
Girl man waiting all days for this
Girly like Wonder Woman (woman)
Your body na superhuman (human)
Baby you teef m'akoma
Your baka wey sweet like sugar
We no fit be together o
Cos me and you de cause wahala o
But me I no dey wanti another o
Make you no dey give to another o

I'm addicted to you body
You're my blanket cover me
We both geti somebody
But we still go dey gum body
Oh my Melanie
You make me feel, jealousy
Oh my babe this kind loving
So wild

You're my love and my chargie o
Anything for my baby o
Girl adey craze for your body o
Hold me hostage for your heart o
Chioma no come dull me
Cool me down with your sweety body
Girl I'm stuck in your fantasy
Girl adey craze, make we gbe body
Calling my phone
Like leave me alone
I know you know that I can't replace you
She text me at night
Say meet me outside
Let's pour a couple shots, no chaser
We in the zone
Out of control
Baby bring your body, come closer

Watch Video

About Addicted

Album : Addicted (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Sep 01 , 2022

More YUNG D3MZ Lyrics

YUNG D3MZ
YUNG D3MZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl