Rain Lyrics by SPICER DABZ


Dr Spooky pon the beat yeh e yeh
O na na na oo Spicer dey here so na na o

If na my power I for don rich pass Adenuga
If na by hustle I for get money like Kings by Yama
Wetin I no see Wetin I no do
Which place I no enter o
Which music I never sing
But I'm grateful for the grace
Sey I still dey alive and kicking
Like a brand new baby (Brand new baby)
Get a million reasons I no fit shout
But to keep believing And pushing steady yeah (Pushing steady)

Ewrade, Send down the rain
(Oya make you send it down)
Ewrade Edzi ne ja de dji nye
(Sey make you rain it down)
Ewrade Send down the rain
(Oya make you send it down now)
Ewrade, Edzi ne ja de dji nye
(Sey make you rain it down)

I no wan rich like one hit wonder
I no wan smile and go cry later
I no wan count invisible paper
I no wan rich like one hit wonder
I no wan smile and go cry later
I no be Joseph I'm not a dreamer

This be the time make you open the way
Everyday na for your grace I dey pray
Plenty blessings fall pon me way (Fall pon me way)
Kingsby Yama get the money
Make me sef I touch the money
Plenty blessings fall pon me way (Fall pon me way)

See I be steady focusing everyday eh
That be why I no get time for holiday eh
You see me soI dey the game no be today eh
Very soon na my music go dey reign eh eh
But I'm grateful for the grace
Sey I still dey alive and kicking
Like a brand new baby yeah (Brand new baby)
Get a million reasons I no fit shout
But to keep believing
And pushing steady yeah (Pushing steady)

Ewrade, Send down the rain
(Oya make you send it down)
Ewrade Edzi ne ja de dji nye
(Sey make you rain it down)
Ewrade Send down the rain
(Oya make you send it down now)
EwradeEdzi ne ja de dji nye
(Sey make you rain it down)

I no wan rich like one hit wonder
I no wan smile and go cry later
I no wan count invisible paper
I no wan rich like one hit wonder
I no wan smile and go cry later
I no be Joseph I'm not a dreamer

If na by power
I for don rich pass Adeleke
If na by hustle
I for get money pass Dangote
Ewrade, Send down the rain o
Ewrade, Edzi ne ja de dji nye eh
Dr Spooky pon the beat na na o
Yeh yeh yeh yeh
Just Amazing Music Yuh

 

Watch Video

About Rain

Album : Rain (Album)
Release Year : 2020
Added By : Afrika Lyrics
Published : Apr 27 , 2020

More SPICER DABZ Lyrics

SPICER DABZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl