What Deh Go On Lyrics
What Deh Go On Lyrics by SHATTA WALE
[Intro]
To all my boys
Wey dey hustle for the system oo
(No Joke)
[Verse 1]
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
[Chorus]
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
[Verse 2]
Light off inna my area
People dey die from malaria
Pastor say Alleluyah
But I need to see no miracle
She abeshika
You buy house for Bulgaria
Your pinky dey school for America
And your country dey need clean water
No better classroom, de kingdom suffer
Ghetto youth make you raise up oo
This time you no go accept oo
If you dey go vote, vote wise oo
Shatta Movement ? party oo
Temale, dancehall naa
Me I talk if dont like gwaa
If you fight me
Obaa no maa
We go raise up and I bet Accra
[Chorus]
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward?
What be the way forward?
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
[Verse 1]
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
[Chorus]
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Watch Video
About What Deh Go On
More SHATTA WALE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl