
Laho II Lyrics
...
Laho II Lyrics by Shallipopi
Shoutout everywhere, who be lover boy for Benin wey dey scatter area
Dọmwan nọ make é noise wẹẹ evbana
Gunuvbẹ, shh
Eri ma ghya wvbe wẹ ẹdo
Shalli-fucking-Popi (Wahala)
The President (Seh) of Pluto
Fayaman
Seh
Desperado
Many many
My amigo
Balotelli
Ladies taking me photo (Confan)
Paparazzi, ah
Don Julio, don dey high me, ah ah
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye
Don't get it twisted
Na God be my witness
Me and you no get business
No take my kindness for weakness
Suffery nor go tear my singlet
Ogbu, chen chen len che
No dey joke with my percentage
No go give to Ceasar what belongs to Odogwu oh
Ah ah, odiro easy at all
The money over their love
Money no like cho cho cho
Owo ni mo fi n, gazo
Balling woman, abroad
Huyemasa, ga more
Dem fit still chance you for your turf
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye oh
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh
Ye
Minister of enjoyment
Intercontinental (Nor go dey)
Monumental (Ehn?), ah
We go live forever (Ever, ever), ah
Drop another banger, oh (Wahala)
Are they mad
They must be mental (Problem), ah
Smoking zaza, (Oh)
nai make I forget your matter, (Ayy-ah), ah
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Watch Video
About Laho II
More Shallipopi Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl