No No Lyrics by SAMKLEF


[CHORUS]
Back then they do me no no
Omo dey do me no no
Wetin i do them i no know
They wanna see me low low

When trouble blow dem go gbeso-wohwoh d
Em go use your matter jump your face oh-ah ah
Fake love,fake smile..na their way ooh
Them go dey search wetin you wear ooh
Oh no no no what is my crime ooh
 Oh no no everything na time ooh
Dem no wan see me shine at all ooh
I put my trust in God am standing tall ooh

[CHORUS]
Back then they do me no no
Omo they do me no no
Wetin i do them i no know
They wanna see me low low

Back then they do me no no
Why did you come into my life?
Just beneficial I would always treat you right
Had my back in the day
But then you switched on me at night
If love is a fake of emotion
Lay my soul on the line create devotion
In the past on my ass I was broken
It was jealousy that created commotion
Had to cut the grass full of snakes, Smile in my
Face turn around and you fake
Gotta take care of my son
Got one on the way
If you want the red rum then we spending today
I been hurt before I’m a Savage
What you did in the past I can’t stand it
You want to sniff I get money that’s habits
MML that’s the clique we going brand
It had to grind had to turn up my savage
Make it easy we getting to baggage move
Around in the city we bag it move around in
The city we bag it

[CHORUS]
Back then they do me no no
Omo dey do me no no
Wetin i do them i no know
They wanna see me low low

Back then they do me no no
Omo dey do me no no
Wetin i do them i no know
They wanna see me low low
Back then they do me no no
Omo dey do me no no
Wetin i do them i no know
They wanna see me low low

Watch Video

About No No

Album : No no (Single)
Release Year : 2020
Added By : Farida
Published : Aug 20 , 2020

More SAMKLEF Lyrics

SAMKLEF
SAMKLEF

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl