Like Dat Lyrics by REXXIE


Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me (Like that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me (Like that oh )

And no let anybody call me
If at all e any body call me (E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me
Like that oh

Attack oh, make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head girl me I like that oh
Like that oh, attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head girl me I like that oh

Na who no know say? (Who no?)
Na who no know say
You bad like that? (Na who no know?)
Na who no know say? (Who no?)

Na who no know say
You bad like that? (Na who no know?)
Na who no know say? (Who no?)
Na who no know say
You bad like that? (Na who no know?)
Na who no know say (Yunno?)
Know say? You bad like that

She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na
One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
oh no

Like that oh, attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head girl me I like that oh

Like that oh, attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head girl me I like that oh

Na who no know say? (Who no?)
Na who no know say
You bad like that? (Na who no know?)
Na who no know say? (Who no?)

Na who no know say
You bad like that? (Na who no know?)
Na who no know say? (Who no?)
Na who no know say
You bad like that? (Na who no know?)
Na who no know say (Yunno?)
Know say? You bad like that

Watch Video

About Like Dat

Album : Nataraja (EP)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Nov 27 , 2021

More REXXIE Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl