Ginger Me Lyrics by REXXIE


(Ayy! Yo Rexxie pon this one)

The way she ginger me
She just wan spend my money (Wan spend my money)
Baby, don’t try form for me (Don’t try form for me)
I know you want my money (You want my money)

The way she ginger me
Yeah, she ming me ‘ani
My baby, banan’ sweet like galaxy
She make me full complete

Let me know! Oh baby, let you, let me know
Hold it, let me know
Oh baby, want you, let me know
Oh baby, want you, let me know
You know, I want to know
Oh baby, let you, let me know
You know, I want to know, oya, make I

Let me know which way you want to go
And baby, I will follow
You’re killing me sef tonight
No Fiji your flaken tonight
Ah, skile te pete, oya-nah
Skile te pote, oya-nah
It’s been ‘tin doing me something
Doing me something, nah

Let me know! Oh baby, let you, let me know
Hold it, let me know
Oh baby, want you, let me know
Oh baby, want you, let me know
You know, I want to know
Oh baby, let you, let me know
You know, I want to know, oya, make I

Oh-oh, take me away, take me away
No matter how far, I don’t care
I don’t care, yeah, yeah
I’m running away, running away
Oga, see love in the atmosphere, atmosphere (Atmosphere)

Now my body dey tell me
Say you love me
But, as pe na NBG, I’m not ready
Who go help me?

Shebi you know say me I dey run town (run town)
2020 put me on lockdown (Lockdown)
Came to your city it’s a waste town
Baby, let me eat from your waist down

The way she ginger me keeps bursting my brain
I’m having migraine
So, what is my gain?
The way she trigger me, I’m driving on the highway
Gentleman on the highway
Call me “Boss” in on the Friday

Let me know! Oh baby, let you, let me know
Hold it, let me know
Oh baby, want you, let me know
Oh baby, want you, let me know
You know, I want to know
Oh baby, let you, let me know
You know, I want to know, oya, make I

Now, my body dey tell me
Say you love me
But, as pe na NBG, I’m not ready
Who go help me?
The way she trigger me, I’m driving on the highway
Gentleman on the highway
Call me “Boss” in on the Friday

(Spyritmix)

Watch Video

About Ginger Me

Album : A True Champion (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Jun 28 , 2021

More lyrics from A True Champion album

More REXXIE Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl