PHILKEYZ  Rythm Nd Bass cover image

Rythm Nd Bass Lyrics

Rythm Nd Bass Lyrics by PHILKEYZ


Oh, no, no
Take it to the max now
Philkeyz

Okay, yesterday my mama call me say "are you okay?"
I tell my mama say I'm very okay
She say remember that your special, baby
See, I enter uni to study economics
My music come scarter the premises
What a bad guy and they come dey feel my melody

Cos na wetin I get I go give na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic, make I totori you, I go knack you
The beating and give you the melody
Na the rhythm and bass

Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them and the youngy them don
Dance to my melody
Na wetin I get I go give na the rhythm and bass

When the gbedu enter the system
They say the thing is ringing inside my head
I never see a gbedu wey sweet like this
Mr. DJ turn up the volume
Shebi na mr melody give us the rhythm

Baby, oh, baby, oh, baby
Dance to the rhythm make we jolly
Oh, no, be today I dey knack the gbedu
And na my duty to dey give you the gbedu

Cos na wetin I get I go give na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic, make I totori you, I go knack you
The beating and give you the melody
Na the rhythm and bass

Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them and the youngy them don
Dance to my melody
Na wetin I get I go give na the rhythm and bass

Watch Video

About Rythm Nd Bass

Album : Premium (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Mar 10 , 2021

More lyrics from Premium album

More PHILKEYZ Lyrics

PHILKEYZ
PHILKEYZ
PHILKEYZ
PHILKEYZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl