PHILKEYZ  Marry Me cover image

Marry Me Lyrics

Marry Me Lyrics by PHILKEYZ


Girl, you the best that I have
I don check, no one be like you
Every little thing that I do
I know, know I must think of you
I been searching up and down
I can’t leave you alone
Omoge na who born you sef

Would you marry me, marry me?
Marry me, o, marry me
Marry me, marry me, marry me, oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, oh

Marry me, marry me, oh, marry me
Would you marry me oh, marry me, oh
E go be like tong tong tong, say baby
Me go love you now and forever
E go be like tong tong tong, say baby
Me go love you now and forever

Baby the love of my life
Na you wey dey the debt of my heart
Tell me what is the procedure how much e go take
The first time that I saw you oh
I don know say I go love you Oh
The thing hit me like a tornado
And I don know say I go stay with you
I go stay with you

Baby, no go underrate
The thing wey I carry you can’t underrate it
Do you know my capability
My capability in my community?

Safe to say no be you
I for don dey flex with another girl
I for dey do the things wey guys dey do
Carry one girl and change another one
When ever I see you, my heart go dey beat
If I think am my heart go dey cut
I hope my story don touch your heart

Just make me happy and be my bride
Would you marry me, marry me?
Marry me, Oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, oh, marry me
Marry me, oh, marry me

Would you marry me oh, marry me, oh
E go be like tong tong tong
Say baby me go love you now and forever
E go be like tong tong tong, say baby
Me go love you now and forever

Watch Video

About Marry Me

Album : Premium (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Mar 10 , 2021

More lyrics from Premium album

More PHILKEYZ Lyrics

PHILKEYZ
PHILKEYZ
PHILKEYZ
PHILKEYZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl