Wetin Be Sars Lyrics
Wetin Be Sars Lyrics by KELVYN BOY
I beg oh wetin be sars?
I beg oh we no want again oh
Dem dey shoot on sight
Our leaders de sleep all night yeah
Dem dey pack all de money
Dem dey put off the light and shoot all night yo
Police de turn killers oh
Government no want react oh
For the money, for the power
They de kill all the youth oh my God oh, oh yeah
I beg oh wetin be sars?
I beg oh wetin be swat?
I beg oh we no want again oh yeah
I beg oh wetin be sars?
I beg oh wetin be swat?
I beg oh we no want again oh
Well
The government no dey think ooh
Killing killing sotey
Mr President no de talk people dey die oh, plenty oh
Talk to me amo lokey oh
Person no be kotey oh
Don de suffer sotey
We no de want again, oh yeah
I beg oh wetin be sars?
I beg oh wetin be swat?
I beg oh we no want again oh yeah
I beg oh wetin be sars?
I beg oh wetin be swat?
I beg oh we no want again oh
Dem dey shoot on sight
Our leaders de sleep all night yeah
Dem dey pack all de money
Dem dey put off the light and shoot all night yo
Police de turn killers oh
Government no want react oh
For the money, for the power
They de kill all the youth oh my God oh, oh yeah
I beg oh wetin be sars?
I beg oh wetin be swat?
I beg oh we no want again oh yeah
I beg oh wetin be sars?
I beg oh wetin be swat?
I beg oh we no want again oh
Watch Video
About Wetin Be Sars
More KELVYN BOY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl