Where I come From Lyrics
Ghanian artist, SM Movement CEO, Shatta Wale, releases "Where I Come From" a danc...
Where I come From Lyrics by SHATTA WALE
Pah pah pah pah pah...
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care Oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Picking dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my church oo
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from Iibe who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi…pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care Oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Picking dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi…pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Watch Video
About Where I come From
More SHATTA WALE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl