PERUZZI Lagbaja cover image

Paroles de Lagbaja

Paroles de Lagbaja Par PERUZZI


Call lagbaja. La gba ja
( Ogini ne me nputua)
 
Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

Nwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killing show
You want to finish, want to finish me o
(Ewo nu)

But e mo fit work
See oil they my head
The head too strong

We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aiie
I never did it oh
 No no no
I never did it o

Tell them make them call lagbaja
 Say the matter e don turn kasala
Abi make them call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk

Call lagbaja
Hello
Hello

 

Ecouter

A Propos de "Lagbaja"

Album : Lagbaja (Single)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Regee
Published : Aug 06 , 2020

Plus de lyrics de l'album Rum & Boogie

Plus de Lyrics de PERUZZI

PERUZZI
PERUZZI
PERUZZI
PERUZZI

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl