Paroles de Baba God
Paroles de Baba God Par PERUZZI
Santamara kura baba
Eh baba
Strong grace and mercies
Eh baba
And anointing oil combine
Santamara kura baba eh baba
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus and I no minus
For a long time you don cover me
They can’t touch me again
If no be you wey cover me so
Them for don take me away
Man dem wey know me before
They don’t know me again
They don try but they can’t conquer the boy
They can’t hold me again
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s something about it
I can’t do without it
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s something about it
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus and i no minus
On my knee i dey cry to God eh baba
My God dey for my back and e no dey sleep
That’s why santamara kura baba ehh baba
E sure me die , e sure me die, e sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die, e sure me die , e sure me die
From faith in my business and e go multiply
I just dey denge I dey denge dey pose
Every button wey dem close dem open
Sorry man if i no fit compose
I’m a top star count as one of those
And me say God willing , God willing
Yea we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart desire this is what me pray everyday
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s something about it
I can’t do without it
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s something about it
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus and i no minus
Ecouter
A Propos de "Baba God"
Plus de lyrics de l'album Rum & Boogie
Plus de Lyrics de PERUZZI
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl