
Paroles de You Cheated, I Cheated Too
Paroles de You Cheated, I Cheated Too Par CKAY
You cheated i cheated too
You’re twisted, i’m twisted too
You think sey you wicked i wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Make you catch your cruise
Make i catch my cruise
Make you catch your cruise
Make i catch my cruise
Nobody go lose
I thought you were the one
Clearly i was wrong
Girl you do me strong thing
Girl you do me strong thing
I thought you were on my team
But you show me your true colour
And i no like wetin i see
You cheated i cheated too
You’re twisted, i’m twisted too
You think sey you wicked i wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Make you catch your cruise
Make i catch my cruise
Make you catch your cruise
Make i catch my cruise
Nobody go lose
This period make you know wetin you dey do oh
No go dey do my baby my baby my baby
Because the same girl wey you dey carry for mind
Dem dey
Tah tah tah tah tah
(you think sey you wicked, i wicked too)
Slap her nyash with disrespect
Kpah kpah kpah kpah
You you dey there dey do my baby
(you dey use my heart dey catch your cruise)
Ecouter
A Propos de "You Cheated, I Cheated Too"
Plus de Lyrics de CKAY
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl