KWESI ARTHUR Zombie cover image

Paroles de Zombie

Paroles de Zombie Par KWESI ARTHUR


Yeah yeah yeah

Where dey my father
His son is a problem
Can somebody test, I go Zombie
Baby I don’t drama
Nti I dey the  studio knocking it only
Ohemaa  she bad to the bone
Say she in love with me only
Me no want heartbreaker
Fuck love give me paper

Shoddy dey like a welcomer
Shoddy dey fuck with a guy
Ɔsie ɔbɛ ba for summer
Ɔbɛ yɛ me kama
Me nsending me size
Bɛbia yɛ fri no no loving
Affection just be weird thing
I cut off my exes; I cut off my friends
Na them all just be dirty me

I don’t play no games
Bad man don’t fear change
Grew up in a house of gangs
Ghetto boy don’t fear shame
Murder took all them
Only me I here say, I hear say
Niggas they try to take my spot
And its funny
Chale I grew up in Tema
Me know the wood so I never be dummy

Where dey my father
His son is a problem
Can somebody test, I go Zombie
Baby I don’t drama
Nti I dey the  studio knocking it only
Ohemaa  she bad to the bone
Say she in love with me only
Me no want heartbreaker
Fuck love give me paper

Where dey my father
His son is a problem
Can somebody test, I go Zombie
Baby I don’t drama
Nti I dey the  studio knocking it only
Ohemaa  she bad to the bone
Say she in love with me only
Me no want heartbreaker
Fuck love give me paper

Shine your eye; Accra we living
Na obi anfa bɔla bird anyɛ wo chicken
I’m preaching my people long
My religion; I level up
Shit on no man’s competition and ambition
Me be the liquid be missing
If I ever shoot for shot so precision
Niggas go fuck with you for what offer
They don’t really like it when I make a decision

 
I don’t play no games
Bad man don’t fear change
Grew up in a house of gangs
Ghetto boy don’t fear shame
Ghetto boy, ghetto boy get big name
Ghetto boy cheat, ghetto boy chains
Ghetto boy, all my niggas trap in the rain
If koti catch we then we don say names
Nah.. nah

Where dey my father
His son is a problem
Can somebody test, I go Zombie
Baby I don’t drama
Nti I dey the  studio knocking it only
Ohemaa  she bad to the bone
Say she in love with me only
Me no want heartbreaker
Fuck love give me paper

Where dey my father
His son is a problem
Can somebody test, I go Zombie
Baby I don’t drama
Nti I dey the  studio knocking it only
Ohemaa  she bad to the bone
Say she in love with me only
Me no want heartbreaker
Fuck love give me paper

 

Ecouter

A Propos de "Zombie"

Album : Zombie (Single)
Année de Sortie : 2019
Copyright : (c) Ground Up Chale
Ajouté par : Beawull
Published : Oct 21 , 2019

Plus de Lyrics de KWESI ARTHUR

KWESI ARTHUR
KWESI ARTHUR
KWESI ARTHUR

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl