
Lazy Baby Lyrics
...
Lazy Baby Lyrics by Ayo Maff
Mentally o
Mentally I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything
Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my math’s teacher Mr wande
Pythagorus theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igban lo
If only you can ready my heart
Ni tori e baby I'm hurt
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter ‘cause I've been sad
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything
Na eba dem no Dey warm am Omo
DND dem no fit call am Omo
O baby Shey normal
Watch Video
About Lazy Baby
More Ayo Maff Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl