...

Hello Lyrics by Ayo Maff


I'm not living lavish

I Dey manage money

I Dey call my baby Onyeoma

I like your body

Orin di owo

Orin di Ola

Lo jen wa dupe

I miss my lover

She relocate go yankee

Hello Hello Hello

You no Dey online

Baby hello o

Hello Hello Hello

I no see your post

Baby hello o

Waka waka Waka waka

Zamina Mina ye

For one million dollar

I go waka waka ye

Waka waka Waka waka

Zamina Mina ye

For two million dollar

I go waka waka wa

Ah for gate

Weytin Musa never see

For money

Nothing wey I no fit do

Longetivity I pray for longeti

Aloyin lohun Omo owo

Mo tu ti de

Tell dem say I Dey lock in

Mo dem Jara mo

To my ex I say fuck you

I don move on

Take paracetamol meji for my headache

I've been trying I stopped smoking igbo

Hello Hello Hello

You no Dey online

Baby hello o

Hello Hello Hello

I no see your post

Baby hello o

Waka waka Waka waka

Zamina Mina ye

For one million dollar

I go waka waka ye

Waka waka Waka waka

Zamina Mina ye

For two million dollar

I go waka waka wa

Mon je aye Lori Omi

Oluweri magbojo o

Watch Video

About Hello

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : © 2025 OCEANSTREET CREATIVE LTD / EMPIRE
Added By : Farida
Published : Jun 26 , 2025

More Ayo Maff Lyrics

Ayo Maff
Ayo Maff
Ayo Maff
Ayo Maff

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl