Higher Lyrics by YORUBADBOI


Ishe ori ran mi ni mo shey
Eleda mi ma gba bode
Tin ba shishe ki ri aje shey , aje shey
Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey, aje shey

Higher higher
Oluwa life me higher higher
Dem want make I falling never never
Dem say the boy dey hot fire fire
Higher higher
Dem say make i rest I no tire tire
Shebi na my song you dey scatter scatter
From Lagos down to gwagalada, gwagalada

Oluwa give me your blessings make dem fit share reach me
As you dey share for them make dem share reach me
Bad belle people wan dey envy me based on say
I be king for my territory
When I gather with my niggers say na molly we dey pop
This life Omo na race and am heading to the top
As I dey press I dey pray I dey see the sleep
I no fit settle for less why you still dey sleep
Na me know wetin I dey reason day and night
And if e no be money matter make you fade aside
You no fit run my race cos I dey pray for grace
And me and my ? we dey go higher higher

For this life me I no fit settle for less
Me I no fit settle for less
I dey grind I dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread
Me no wan dey beg for the bread
For this life me I no fit settle for less
Me I no fit settle for less
I dey grind I dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread
Me no wan dey beg for the bread

Higher higher
Oluwa life me higher higher
Dem want make I falling never never
Dem say the boy dey hot fire fire
Higher higher
Dem say make i rest I no tire tire
Shebi na my song you dey scatter scatter
From Lagos down to gwagalada, gwagalada

Watch Video

About Higher

Album : Higher (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Mar 05 , 2020

More YORUBADBOI Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl