Shekere Lyrics by YEMI ALADE


I see o bay
Yemi alade oooo
I see o bay
Ma ma ma (wombolobo)

I dey hear the sound of a tambourine o
Talking drums and shekere combination (wombolobo)
I see people under the tambourine o (wombolobo)
Dancing like sey there's a celebration (wombolobo)

Mama wa loko loko o
Legbe odo
Hmm baba ti sere lo ona
I'm the only one at home
All I want to do now is dance wombolobo
So I lock up and keep kokoro labe kondo
Waka enter weli well e dey happen uh yeah
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance

Gbogbo eniyan so pe onijo kan be
Moni mori monini ko da mi lohun
Ile onijo pelegbe odo
O ninu re eko network ati ija
Mamawa loko loko o
Legbe odo
Hmm baba ti sere lo ona
I'm the only one at home
All I want to do now is dancing lonbon lonbon
So I lock up and keep kokoro labe kondo
Waka enter weli well e dey happen uh yeah
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance

I see o be
Legbe odo
I see o be
Mi Oni eni ko da mi lohun

I dey hear the sound of a tambourine o
Talking drums and shekere combination
I see people under the tambourine o
Dancing like sey there's a celebration
Waka weli well e dey happen uh yeah
Dance womobolobo (wombolobo)
Dance womobolobo (wombolobo)

Watch Video

About Shekere

Album : Woman Of Steel (Album)
Release Year : 2020
Copyright : (C) 2020 Effyzzie Music Group
Added By : Farida
Published : Feb 05 , 2020

More YEMI ALADE Lyrics

YEMI ALADE
YEMI ALADE
Bop
YEMI ALADE
YEMI ALADE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl