Merry Christmas O Lyrics
...
Merry Christmas O Lyrics by YEMI ALADE
I don share the location
Everybody don gather for table
Some for the rice, some for the turkey but na the small chops I like
And if u no get o .omo. make you come.my gate o
All the people way dem get o
Make you give the people wey no get o
Because life na One
Make you do am better
If you do for brother
Brother do for sister oshey
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for the season ooooo
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year
This is the reason for giving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oya where u dey dey
Come 2 my domot
enjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoy
Time e don go I donsend d location, u no need invitation plenty vibrations
Make we dey flenjo .Make we dey enjoy
Tell your papa say make we dey flenjo dey enjoy
Mummy dey for kitchen
Daddy self dey help am
Children dey jangolova
Everybody come over
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for the season oo
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year
This is the reason for giving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
I go rise i go shine
Instagram the morning I go shine
And if u no get
It’s the time for giving ,sharing
Brothers sisters all become one
Everything is forgiven In this season
Keresimeai odun ile
Watch Video
About Merry Christmas O
More YEMI ALADE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl