Odo Lyrics by WENDY SHAY


Haba! A dey really crush on you
Its Wendy Shay on the beat
Rufftown Records. Another another

As you knock on my door ko ko ko
You want to enter my suo suo suo
You no be Wizkid no no no
But I know you like my Socco co    
Hard e no fi popo po  eh
How will I know say you sure sure sure
Before, wey I no dey like you at all
(At all at all)
And I dey bore
Cause you a make me dey fall

If I give you my     hand eh
Wey you no shake I go shy ooh
If I give you my heart eh
Wey you no take I go die ooh eh

Ↄdↄ me dↄ eeh ee ah
Ↄdↄ ↄdↄ, Ↄdↄ yԑ wu, me dↄ eh
Ↄdↄ, me dↄ, yԑ wu eh  (Yeah yeah)
Ↄdↄ ↄdↄ
Ↄdↄ yԑ wu, me dↄ eh

(Alright alright)
Them say I flex on you
But whatever dem say baby e no be true
Longtime I dey check you
No dey close my door
Gyal you affi come through
Anoda
See say
Love wey I get no be prepaid
I dey lock oh
Your backa wey dey feel me eeh
I dey for Rufftown
I take a bullet for you
Send me the location
Pull up in a Benz on you
No  of all them don know
I dey really crush on you
Me and you vacation
Hop inna me Benz let’s go
All of them don’t know
I get biggy love for you

Ↄdↄ, me dↄ eeh eeh
Ↄdↄ, ↄdↄ, Ↄdↄ yԑ wu, me dↄ eh
Ↄdↄ, me dↄ, yԑ wu eh
Ↄdↄ, ↄdↄ, Ↄdↄ yԑ wu, me dↄ eh

Wo ne me wiase anigye ooh
Me dↄ wo eh me dↄ wo
Makoma yԑ wo deԑ oh
Me dↄ wo eh me dↄ wo
Your love give me energy
If I sick your love be my remedy
And I don’t want nobody
Me and you go dey till eternity

If I give you my hand eh
Wey you no shake I go shy ooh
If I give you my heart eh
Wey you no take ago die ooh eh

Ↄdↄ, me dↄ eeh eeh
Ↄdↄ, ↄdↄ, Ↄdↄ yԑ wu, me dↄ eh
Ↄdↄ, me dↄ, yԑ wu eh
Ↄdↄ, ↄdↄ, Ↄdↄ yԑ wu, me dↄ eeeeh

 

Watch Video

About Odo

Album : Odo (Single)
Release Year : 2020
Added By : Farida
Published : Aug 07 , 2020

More WENDY SHAY Lyrics

WENDY SHAY
WENDY SHAY
WENDY SHAY
WENDY SHAY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl