
Sapiosexual Lyrics
...
Sapiosexual Lyrics by WENDY SHAY
On my head
On my neck i dey carry overload
I’m a ten over ten
Beauty over dose yeah
Wonyame a wenya adi3
Wogyae mea wab]ka
Cos i fall for guys wey dem geti high sense
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
Cos i’m a sapio sexual
I’m a sapio sexual
Sapio sexual
I’m a sapio sexual
See my body soft i dey burst his head like tsunami
He say mi amore bi your body wey dey ginger me
This boy say he wants me
He wants me to be his nurse
He don take blood tonic
Get appetite want chew
So he can’t concentrate o
He just dey gyrate o
Hmmm yeah
Hallucinate o
But he can’t penetrate o
Cos i’m a sapio sexual
I’m a sapio sexual
Sapio sexual
I’m a sapio sexual
Watch Video
About Sapiosexual
More WENDY SHAY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl