Too Much Money Lyrics
Too Much Money Lyrics by VICTOR AD
Its victor AD nananana
I got a call from Bill Gates last night
I no expect you to believe
Me and Apollo dey for kitchen
Omo na based on believe eh
What money cannot do eh
Too much money can do it eeh
What money cannot do ehh
Too much money can do it eeh
Wetin Dj Cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money do am ehh
Say e do am eeh
Bless me with money eh
O Lord bless me with money
Bless me, bless my family
God bless me with money ehh
I just be me say Jeho God
Before na me be dey call o
Dem say this money don change me
I understand
Dem talk Camry I dey talk am about Bentley
Dem no understand
So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use your head eh
Use your head eh
So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use your head eh
Use your head eh
What money cannot do ehh
Too much money can do it eeh
What money cannot do ehh
Too much money can do it eeh
Wetin Dj Cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am
Wetin OBO money no fit do eh
Adeleke money do am ehh
Say e do am eeh
We must to get money
Bless me with money ehh
Oya bless me bless me with money
Bless me bless my family
Bless me with money eeh
Watch Video
About Too Much Money
More VICTOR AD Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl