Tene Lyrics
Tene Lyrics by LARRY GAAGA
Gaaga Music
Mister Flavour
There is something I want to show you nne nu
Girl you no need delaying
You dey reject my love abumsim apenu
When you dancing kukere
E dey enter my body baby nene
Omalicha my baby my boo boo
My love for you confirm ohh eh
The way she dey whine am go down
O baby na nkwonagida
She relate to babaginda
Oya whine am go down o make wee dey dance cia ( dancecia aa)
Isi ngbaka ama yin nfe ne mezi
Ha ge bu je go mu psychia
I swear to God me I don’t care eeeh
Baby tene omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Señorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Señorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Larry Gaaga nwanne mu
Ifu nu e fe na fu
My agenda baby girl na you be my agenda
From January to December
I swear to God na you dey my calendar (eeh)
Cure my konji baby girl cure my konji
Even when me I dey so lonely
E ge kwezi ka ga gwadulu (gwadulu)
Me I want to know who be who wey go put asunder
Make dem no try am (eh)
Cos if dey do am na back to sender
The way she dey whine am go down o baby na nkwonagida
She relate to babaginda
Oya whine am go down o
Make wee dey dancecia ( dancecia aa)
Isi ngbaka ama yin nfe ne mezi
Ha ge bu je go mu psychia
I swear to God me I don’t care eeeh
Baby tene omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Señorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Señorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Tene, tene, Larry Gaaga
Girl Ifu nu e fe na fu, Baby Tene
Watch Video
About Tene
More LARRY GAAGA Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl