Soul Lyrics
Soul Lyrics by SALLE
Shey you see this life
Everything I’m wanting everything I sacrifice
So don’t stress me try to be my only only hype
Only only hype, Na money be my Holy ground
Things are good here
I’m not stupid yeah
Listen to me yeah
Feel the Rythm yeah
It’s just God
Music and the love
Nothing else involved
I’m practically null
Mama prayers got my back o “back”
Where dem no wan me me I pack o “pack”
I no dey wish person bad for my life
Me wey I dey find how my life go better
Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my Raba
Make my children no ever
Know how their papa take struggle with Sapa.
I’m not after you life, Why you hating my living?
Why they wan stop all the grace I’m receiving?
Dem don forget man no be God
Superman no be Hulk
Dem don forget man no be God
Every day money no holiday
If money na sin, no Holy day
I go just travel far away
Party everyday, life is one yeh
Shey you see this life
Everything I’m wanting everything I sacrifice
So don’t stress me try to be my only only hype
Only only hype, Na money be my Holy ground
Things are good here, I’m not stupid yeah
Listen to me yeah, Feel the Rythm yeah
It’s just God
Music and the love
Nothing else involved
I’m practically null
Hmm… Hmm..rara
Hmm… ah ah ah ah, ah ah
“Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my Raba
Make my children no ever know
How their papa take struggle with Sapa”
Watch Video
About Soul
More SALLE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl