Mama Lyrics
Mama Lyrics by RASTINO
Oh no no no no no
Rastino again
Mama whatever it takes ago praise you mama
For you have done soo much for me oo Mama
L know say u love me anything ago call and you dey do am oo Mama
You dey carry me for your back you dey bath you dey feed every seconds oh Mama
Weytin ago do my mama no hear oo
Negative Positive mama come hear oo
Mama no bore oo mama no tire mama keep fighting everyday
In my kidney time mama say "tatatutuu on your maternal steps''
Mama woke up all the way to the market
Just to make me feel proud say me have a good mama
Mama all the things you dey do for me
Nobody can’t do dey same to me
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
If dem say who taught me this manner
There ago tell dem mama na you
Your words to me when i was just a kid
All tends to blessings wey dey fall on me
Everyday and night i disturb no reason
Mama take me " ebe vinye doto kpooo"
I no fit forget mama in my heart "la be na ekpe fu gbogbo de tanye"
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
Mama mi love you from my heart
Mama mi want you inna my life
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
God bless mama God bless mama
More life and prosperity
Watch Video
About Mama
More RASTINO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl