Hypertension Lyrics
Hypertension Lyrics by PERUZZI
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (hear word)
I dey here till morning (morning)
And that’s on period
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey sotey sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye, Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye, Ye ye ye
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Mami what you working with?
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey
See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body (this your body)
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey sotey sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye, Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye, Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Watch Video
About Hypertension
More PERUZZI Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl