
Mad Me Lyrics
...
Mad Me Lyrics by PERUZZI
Mad me
Fine girl you dey mad me
You put your hands all over my body
I feel your butterflies in my tummy
Do you copy
Hello do you copy
Shey you say you go show me say you got me
Now I hate when I'm cold and lonely
Oh your body on fire
And that’s the temperature I require
I see the kinda things I desire
So don’t take it wanyo wanyo
On me
Come set me on fire
Oya tell your man dem make dem bring tire
If you need more fire
Work, work till I retire
Mad me
Fine girl you dey mad me
You put your hands all over my body
I feel your butterflies in my tummy
Do you copy
Hello do you copy
Shey you say you go show me say you got me
Now I hate when I'm cold and lonely
Normally, you know say me I no go fuck with your head
But sometimes these things comes with the fame
Abeg
Na beg I dey beg
I no like how I dey for my bed
Hmm, sorry for the times wey me I cause you pain
Some kind yarnings wey been burst your brain
Abeg
Na beg I dey beg
I no like how I dey for my
See waist oh
Oh your body on fire
And that’s the temperature I require
I see the kinda things I desire
So don’t take it wanyo wanyo
On me
Come set me on fire
Oya tell your man dem make dem bring tire
I need more fire
Work, work till I retire
Mad me
Fine girl you dey mad me
You put your hands all over my body
I feel your butterflies in my tummy
Do you copy
Hello do you copy
Shey you say you go show me say you got me?
Now I hate when I'm cold and lonely
Oh your body on fire
And that's the temperature I require
I see the kinda things I desire
So don’t take it wanyo wanyo
On me
Come set me on fire
Oya tell your man dem make dem bring tire
If you need more fire
Work, work till I retire
Watch Video
About Mad Me
More PERUZZI Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl