OBI XTRA Don’t Give Up cover image

Don’t Give Up Lyrics

Don’t Give Up Lyrics by OBI XTRA


It’s youngzy the beat genius
Ooh oh oh oh oh
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo oh
Pause

Same boy from the ghetto
Don’t call me if it’s not about ego
I pass my waec
I no write neco
Everything smooth
Everything dey melo
Bros I don cross the border
But I no trust my brother
But I still love my mother
Na the only thing wey matter
Ehehe (ehehe)

I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe in us
I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe

From the day wey They born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)
From the day wey they born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)

Pause
From a legedis Benz (yea)
2019 me I don buy beemer (yeah)
Na that kind thing
Wey Dey make dem shiver (uuuuuh)
Remember the days when we no Dey eat dinner (Aii)
But now we Dey spend we Dey live ok
I Dey stack, I Dey dash, I Dey give away
Everybody don start to believe right now
But Na who go Dey when Money no Dey

I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe in us
I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe

From the day wey They born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)
From the day wey they born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeeey)

Don’t give up
Don’t give up
Your blessing Dey on the way (Dey on the way)
Your blessing no far away (no far away)
Nobody go chase am away
Don’t give up (ah)
Don’t give up
Your blessing Dey on the way (Dey on the way)
Your blessing no far away (no far away)
Nobody go chase am away

I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe in us
I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe

From the day wey they born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)
From the day wey they born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)

Don’t give up (ahh)
Don’t give up
Your blessing Dey on the way (uuuuuh)
Your blessing no far away (no far away)
Nobody go chase am away
Don’t give up
Don’t give up
Your blessing Dey on the way (blessing Dey on the way)
Your blessing no far away (uuh)
Nobody go chase am away

Ooh oh oh oh
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo
Ooh oh oh oh
Lo lo lo lo lo lol lo lo lo oh

Watch Video

About Don’t Give Up

Album : Don’t Give Up (Single)
Release Year : 2023
Added By : Phrazy
Published : Jun 24 , 2023

More OBI XTRA Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl