Better For Me Lyrics
Better For Me Lyrics by MAGASCO
Better for me
Better better for me
Asiah no be help-lep
One day e go better for me
If you get nothing to say
Make you live me alone
Asiah no be help-lep
One day e go better for you
If you get nothing to say
Make you live we alone
As we dey combine
As we dey see fine
As we dey bolo
E go better for we
Make you no dey compare
Wayo money with ti b boy
Because I no be thief man
E go better for we
Dey no di tell e person
When Yawa go guest oh
You no know tomorrow my brother oh
Dem no di tell e person
When papa go bless oh
You no know tomorrow my sister oh
Asiah no be help-lep
One day e go better for me
If you get nothing to say
Make you live me alone
Asiah no be help-lep
One day e go better for you
If you get nothing to say
Make you live we alone
Je suis enfant du soleil, rien ne peut …sur moi
Concentré sur mes rêves, la nuit ne m’arrêtera pas
I no fit comot come back the same
My reme dey dey di pray for me
I know say …
The things dey go better for we
Me I dey fine my way
My brother fine your wey too
See this life no be two
But things they go better for you
Me I dey fine my way
My brother fine your wey too
See this life no be two
But things they go better for you
Asiah no be help-lep
One day e go better for me
If you get nothing to say
Make you live me alone
Asiah no be help-lep
One day e go better for you
If you get nothing to say
Make you live we alone
Watch Video
About Better For Me
More MAGASCO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl