LAYCON Motivation  cover image

Motivation Lyrics

Motivation Lyrics by LAYCON


Yeah, It’s Conny Sir
Tinuke oo, Hmm

My motivation, are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

My motivation na those guys wey Dey go slow
The ones putting in work not the popo
My motivation na the man wey go bring change
This no be PDP or APC thing

My motivation na the men wey under
Man Dem, who Dey handle pressure like the plumber
My motivation na the Sensible feminists
They never preach hate that’s why I be respecting them

My motivation na the guy wey Dey help him guy
The bird wey Dey help men fly 
My motivation Na those girls wey dey get sense die 
The ones wey no live online
My motivation na the bricklayers
The workers, electricians
Hey my motivation na the marketers
The waiters, the delivery guys

White collars workers, always on a deadline
Even entrepreneurs they be having hard times
Pray Allah give you energy for these time
This ain’t a rap, I’m not even dropping punchlines

My motivation is Mohammed
Allah’s G, even Jesus Christ, he died on the Cross see
My motivation is my Pops, yeah my real Dad
I’m tryna see you in the Sky like I’m Simba

My motivation, are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Verse 2:
My motivation roll dice for sure
Da double 6 and you get the the chance for one more
This is ludo, and Man got kicks like it’s Judo

Look boy don’t you really see
My motivation are the VEC and Jay Z, even Nasty 
The Jiggy jigga, how you think these people 
Calling me the Niggy Niggy, my Role model Reminisce
Ajigijaga, my role model never Envy, he Oraka

See I Rap proper, my motivation are
The guys that’s not Popular
The ones who go through dirt to make us look better
The ones wey chop slap for girls to Kizz Daniel
Artiste managers always brain storming

The organizers of the show they be really stressing
Bouncers who gotta be harsh
But they don’t like it, they my motivation
Walahi talahi go give them accolades
They all deserve it, to my opponents
Y’all do not deserve me

I’m giving credit to the names we never call 
The ones behind the Cameras, they deserve applause 
The Akeusolas, Even Myde
Die Hard fans stay defending every line 
These are motivation I’m respecting everytime

My motivation, are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Watch Video

About Motivation

Album : Who is Laycon (Album)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020
Added By : Huntyr Kelx
Published : Oct 07 , 2020

More lyrics from Who Is Laycon? album

More LAYCON Lyrics

LAYCON
LAYCON
LAYCON

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl