Guy Man Lyrics by LADIPOE


Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so naija
Ladipoe lele yi, kon se ladipo
You know what they say opolo tun po
They say that number one already spoken for
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one

Shey make I remind you oo
Oluwa sina emi Rambo oo
Mi I no dey tango   
I dey do my thing for the angle
Always in demand oo
Pay my money make I come show
No more space for the lambo
I be big boy now I be Rambo
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni bella leto leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure abegi no show
I dey here where I want go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

I say
Ladipoe lele yi, kon se ladipo
If only you knew where guys started from
I dey feel myself, I no dey force am
Coz these days self-love is on brand
You’ve entered one chance
This one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays all the fine babes don dey form gang
Siddon there see the drip everything here imported
I got a tip no dey trip of the success
Cause afrobeat hit no mean say hip hop’s dead
Okay lost it now
Let’s get back on the topic now
Watch my baby buss it down
Only came to shut it down

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni bella leto leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure abegi no show
I dey here where I want go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni bella leto leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure abegi no show
I dey here where I want go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Watch Video

About Guy Man

Album : Guy Man (Single)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Jun 13 , 2023

More LADIPOE Lyrics

LADIPOE
LADIPOE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl