KOLABOY Cup (Ikom) cover image

Cup (Ikom) Lyrics

Cup (Ikom) Lyrics by KOLABOY


No be today, it's been a very long time
All my guys don dey press making money online
My mama don try, my papa don try
When I don dey make money make my mama no die
Oh wai yo wai oh blessings oh
I Pray for blessings (Chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings (Otua)
I Need your blessings (Chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings
I pray for blessings (Ka oju my cup)
Oh wai oh blessings
I need your blessings

See
Ndida well, mgbuka obosi osoafia na uwa mgbede
Etom ebe ogbenye na-asi ogbenye ibe ya n' obu ogbenye
Chi fo ha isete mmiri well ije kuo n' line
And life been dey treat us like patient wey no pay him fine
Mother go dey pray for the same room father go dey smoke
Poverty na catholic I could say my father was the pope
Legedise benz every day we trek to school
And having just two square meal a day was kind of cool
Mbido koba akuko a nwanne long note ga-eju
I rap for show na holiday resort ha kpom ekwurekwu
Ofu nwa fum kpom onye ara mgbe nna-akpa alumni na awada
Ejem show rahu n' crusade ana-apia utali n' asaba
So lord for the sake of anya mmiri nnem
Even for the sake of the hell nfugo n' aka ndi mmegbu
For the sake of those who told us we wouldn't get to top
Pour blessings overflow meya ka ojunu my cup hee
Chukwu mee ka oju my cup
Pour your blessings mee ka oju my cup
Onye nna mee ka oju my cup
Wusa anyi amara biko mee ka oju my cup

Oh wai yo wai oh blessings oh
I Pray for blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings (otua) oh
I Need your blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings(ah)
I pray for blessings (ka oju my cup)
Oh wai oh blessings
I need your blessings

See
Bad road na im make tire form sickness
Baba prepare a table make my past waitress
Poverty maka chukwu I no wan sip again
Big dreams but for now I no wan sleep again
See my guys, all of them are ballers
Na me dey help them open drinks when we dey for Quilox
I don tire for bouncer leave am na e dey with us
For how long my guys go introduce me as one of us
Bar no dey, you go beg your guys to sub you
Them go fit block you screenshot am post for status
So this life na per head baba look my side
Life na journey e too far oluwa book my ride
So lord for the sake of anya mmiri nnem
Even for the sake of the hell mfugo na aka ndi mmegbu
For the sake of those who told us we wouldn't get to top
Pour your blessings overflow meya ka oju nu my cup ehh
Chukwu mee ka oju my cup
Pour your blessings mee ka oju my cup eh
Onye nna mee ka oju my cup
Wusa anyi amara biko mee ka oju my cup

Oh wai yo wai oh blessings oh
I Pray for blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings oh
I Need your blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings
I pray for blessings (ka oju my cup)
Oh wai oh blessings
I need your blessings

Watch Video

About Cup (Ikom)

Album : The Story Teller (EP)
Release Year : 2020
Added By : Farida
Published : Mar 17 , 2021

More KOLABOY Lyrics

KOLABOY
KOLABOY
6am
KOLABOY
KOLABOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl