Spiritual Lyrics
Spiritual Lyrics by KIDI
Sugar daddy
Honey honey huh huuuh
Honey honey huh huuuh
"Wha ya say?"
Honey honey huh huuuh
Oh yeah yeah
Honey honey huh
Somebody call the popo (Po po po)
Me wini lotto oo
Sey me I don't know oo
Menya noa m3y3 nu dondo oo (Dondo dondo)
Call the popo mmmh me wini lotto oo
Sey me I don't know oo
Menya noa m3y3 nu dondo oo (Dondo dondo)
Babe you be me miracle
You give me luv me
Wey I never know
My babe you be wonderful
You give me luv me
Wey I never know
My babe you be miracle
You give me luv me
Wey I never know
Babe you be wonderful
You give me luv me
Wey I never know oo
Oh my God, girl your love is spiritual
Oh my God, girl your dey be
Oh my God, girl your love is spiritual
Oh my God, girl your dey be
I want to shower you kisses to leave a hover you
When you give me chance to love you
I will over over do, oh yeah
Obi ne ex y3 obi ne girlfriend "Eeeh"
Girl I wanna be your boyfriend "Ooohww"
Can we go spend this weekend "Eeeh"
Make a choice and watch me spend "Oooh"
Obi ne ex y3 obi ne girlfriend "Eeeh"
Girl I wanna be your boyfriend "Ooohww"
Can we go spend this weekend "Eeeh"
Make a choice and watch me spend "Oooh"
Eeei enti me ne
I love you more than air
Cos my ex broke my heart
Gyegye me aa koku me
Oh my God, girl your love is spiritual
Oh my God, girl your dey be
Oh my God, girl your love is spiritual
Oh my God, girl your dey be
Somebody call popo
Because she don't tick my heart oh
Incase you wanna know
I sey na me sherry koko
I no go lie you
All over the world I swear
There is none like you
She hold ma tight too
Was ma me sey this love na part
E no get part two
Inna mi yard, she is the queen of mi heart
So no border this regard
And she a beat them bad too
Bring the alarm, sound the alarm
Tell everybody make them know wagwan
This is God's plan me and mi girl
She my lucky charm and she keep me so calm
Wha ya sey!
Oh my God, girl your love is spiritual
Oh my God, girl your dey be
Oh my God, girl your love is spiritual
Oh my God, girl your dey be
My woman she looki like a billion dollar
Dollar dollar
My woman you know sey you be my lover
Akonoba oo akonoba
Mene wo y3b3 wo akonoba oo
Akonoba oo akonoba
Mene wo y3b3 wo akonoba oo
Honey honey huh huuuh
Sugardaddy huh huh
Honey honey huh huuuh
Honey honey huh huuuh
Watch Video
About Spiritual
More lyrics from The Golden Kid album
More KIDI Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl