...

Angelina Lyrics by JOHNNY DRILLE


I’m fortunate to dey dey for your midnight thoughts

Eggovin Angelina

Nobody wey see you wey no dey fall like crop

My beautiful Ballerina

This is no ordinary flex

When I see you I can’t look away

Let’s conjugate I no fi wait

Light it up light it up light it up

Step in the room and you just light it up

Life is short we are dust gimme love

At any cost any damn condition

Your affection na wetin I want

You dey my prayer for church on Sunday

Na holiday me and you suppose dey

Alele lead the way make we go my love

Lo lo

Shoma wa kajo gbe

Oh baby Angelina

You are the sweetest thing I know

Oh baby Angelina

Body dey do me some way

Oh baby Angelina

You are mi medicine my love

Oh baby Angelina

Shoma wa kajo gbe

Oh baby Angelina

You are the sweetest thing I know

Oh baby Angelina

Body dey do me some way

Oh baby Angelina

You are mi medicine my love

Oh baby Angelina

Angelina, sent from heaven

I’m ready now, i no fit wait one more second

Will you please say yes to my question

Before you make a man kolo

Baby, I don’t wanna play no games

Give you my heart,

Everything i live for, my lady

Ndema d’ona gb’asiri

But i no hear wetin dem dey talk

I’m so glad that i listened to god

I’ll love you now and twice on Sundays

Na honeymoon me and you suppose dey

Alele lead the way make we dey go church

Baby

s’oma wa ka jo gbe

Oh baby Angelina

You are the only one i really know

Oh baby Angelina

See my body don dey do me someway

Oh baby Angelina

Promise me say this thing na forever

S’oma wa ka jo gbe

Oh baby Angelina

You are the only one i really know

Oh baby angelica

See my body don dey do me someway

Oh baby Angelina

I promise you say this thing go last for a lifetime

Watch Video

About Angelina

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : Apr 11 , 2025

More JOHNNY DRILLE Lyrics

JOHNNY DRILLE
JOHNNY DRILLE
JOHNNY DRILLE
JOHNNY DRILLE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl