Odeshi Lyrics
Odeshi Lyrics by IDAHAMS
Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Dem go dey act say dem blind like dem no dey see
I dey give them the medicine
They feeling my energy
While Am siping my Hennessy
All the things wey Dem yarn
All na fallacy
Is it envy or jealousy
Be looking for enemies
While I’m building a legacy
But they just can’t stop the conversation
Dem dey everywhere like prostitution
Try me again abomination
I dey for my lane no competition
Do anything na dem be hating
Slow and steady now them be racing
Counting my doh Dem calculating
Dem no be Billboard but dem be rating
Me I dey give them give them give them
Wa wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Anytime I dey give them give them give them
Wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o uuh wey
Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Uh wey eh eh
I know you’re high but I am higher
Can you touch the sky
Don’t play with Fire
No be only me dey waka
I be open book many chapter
You can never quench my fire
Bad man no sleep no slumber
Me I dey give them give them give them
Wa wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Anytime I dey give them give them give them
Wa wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Idahams Odeshi
The LORD bless you and keep you
Nothing wey fit enter
The LORD make His face shine upon you
Anywhere dem gather o
And be gracious to you
They must surely scatter
The LORD lift up His countenance upon you
Idahams Odeshi
And give you peace
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Watch Video
About Odeshi
More IDAHAMS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl