IDAHAMS Where I’m From cover image

Where I’m From Lyrics

Where I’m From Lyrics by IDAHAMS


Hit boi idahams
E dey pain me Gaga
E dey pain me Gaga
E dey pain me Gaga
E dey pain me Gaga

Make I take you to where I come from
Niger delta
Oil producing Area
But people live in hysteria
If to say the government geti conscience
My people geti plenty talent
Dem for no dey dey violent
Eh eh eh eh eh eh

I lost some friends in the struggle
If no be music me I for follow
If say the government give them attention
Dem for no go
They don’t care about us
I lost some friends in the struggle
If no be music me I for follow
If say the government give them attention
Dem for no go
Uhhhhh

Na On God
Say my life na On God
See the country na On God
Eeeeh
Na On God o
Na On God
Say my life na On God
Say the country na On God
Uhhhhh
Na On God o

The other day At the tollgate to speak for my right
The police beat and nearly kill me
Dem throw me inside Black Maria
Omo I wake up inside hospital
For my country “instead of treated we get tricked
In my country instead of kisses we get kicked”
People dey hungry
Say na hard  life o
Say na hard life wey we dey live for naija
Omo e dey pain me
E dey pain
This one touch me
E dey pain me Gaga ga
E dey pain me Gaga  ga
But God no go shame us
God no go Shame us even if them fail us
E dey pain me Gaga ga
E dey pain me Gaga ga

I lost some friends in the struggle
If no be music me I for follow
If say the government give them attention
Dem for no go
They don’t care about us
I lost some friends in the struggle
If no be music me I for follow
If say the government give them attention
Dem for no go
Uhhhhh

Na On God
Say my life na On God
See the country na On God
Eeeeh
Na On God o
Na On God
Say my life na On God
Say the country na On God
Uhhhhh
Na On God o

Watch Video

About Where I’m From

Album : Truth, Love & Confessions (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Sep 17 , 2022

More IDAHAMS Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl