My Shoes Lyrics by HORLAR BLESS


Wish I was born in a mansion room
Wish I was born with a silver spoon
Cos this pressure won tire me
And I no fit tell nobody
Cos the person wey you won tell get hin own palaba
Carry your cross carry your wahala
No be story I go tell mama Oh oh wooo
If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo Ahn ahnnnn
If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo Ahn ahnnnn
Normal hard work still go pay
Brother no relent Time still go dey
Wey you go buy Benz. Nobody fit run your race
Na you know Wetin you face Woni
Aye Gba Jeje but bills no dey wait
Nobody fit relate People self dey in pain
Niqqa die young on the race
To feed their home Going through pains
This life dey give and take Hustle na big game
Do you ever pray to lose Na why me stay woke dey press
Sapa is real Yeh
Aimasiko lowun damu eda
Lashe sare kirakita Walai ko easy larin
Paul and Peter

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo
If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo Blowboi Kudo Yeh Yeh

And if I tell you how e be for my side charle
Che you go tell me how e be for your side
The urgent 2k wey you need my brother
Wey I no fit give you e get as e be oo
I fit no get money oo make you
Dey think say I get don’t judge me with my post abeg
Cause if you do you go vex
And if you tire you go rest oh yeah
You no fit minus plus so niggar no Dey rush
Cause if you do pass yourself
you go die you go kpeme you go crash oo yeah

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo
If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

Watch Video

About My Shoes

Album : My Shoes (Single)
Release Year : 2022
Added By : Naija Sure Guys
Published : Feb 03 , 2022

More HORLAR BLESS Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl