WANDE COAL Again ( remix) cover image

Paroles de Again ( remix)

Paroles de Again ( remix) Par WANDE COAL


Sweet like water wey dey inside coconut
Sleep after tip you gimme stamina
Wait for you so the same time we come up
Me and you at the same time


I never want to leave omo
Do dance with me omo
I pull up on your beach omo
It's time to swim omo
Baby girl make you no dey lie (No lie)
Make you tell your friends say you dey feel this guy
No even waste time ( ahh)
'Cause na me you go follow 'til the day we die
I mean why
I can't wait make your face just smile
It's not a lie, you set my soul on fire
So many girls have passed through (Passed through)
None of the girls fine pass you (Fine pass you)
So many things you've been through (Been through)
This life would not be the same again
Wouldn't be the same again
Would never be the same again
Would never be the same again oh
Never be the same again
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me me I too bad for you
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me me I no good for you


Wale
If and I decide if am good or nah
Or should I go and never ?
If I decide that it’s time to give it’s always
 cos of pride
Baby you making look like a fool but you garrit
Squeeze out my messes and get your roots ya popping
Been optimistic but now my vision is different
I wish I could get you what ?is like you so so?
Love on your feelings
Tats on your body
Mask cos the covid cant mask this your flawless
I could tell you why
I”ll tell you why
I ‘ll tell you why am single
Am like a double ?
And I ain’t tripping if am triple

Baby girl make you no dey lie
Make you tell your friends say you dey feel this guy
No even waste time
'Cause na me you go follow 'til the day we die
I mean why
I can't wait make your face just smile
It's not a lie, you set my soul on fire
So many girls have passed through (Passed through)
None of the girls fine pass you (Fine pass you)
So many things you've been through (been through)
This life would not be the same again oh
Wouldn't be the same again
Would never be the same again
Would never be the same again oh
Never be the same again

 

Ecouter

A Propos de "Again ( remix)"

Album : Realms (Single)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Regee
Published : Sep 10 , 2020

Plus de lyrics de l'album Realms

Plus de Lyrics de WANDE COAL

WANDE COAL
WANDE COAL
WANDE COAL

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl