SYEMCA No Stress cover image

Paroles de No Stress

...

Paroles de No Stress Par SYEMCA


Heart attack e dey block for chest

Na why be sey, I no dey like to dey vex

No dey carry your wahala come my way

No dey chase me all around like palm pay

All I want na to drink Martel

Chase girls wey dey rub cortex

No dey carry your wahala come my way

No dey chase me all around like palm pay

If you check am I be living thing

No be by my strength or ability

I for don belong but I reason things

Glory be God for the lessons I've learnt

I've been on this street like a spinning wheel

Egbon don reap us like reaping jean

No be sey I snub, I dey reason things

Tell me who go solve my problems and plight

Me self-wan flex and vibe

Party like I'm on white

Bottles on me, buckle up and whyne

Uuh, what’s it gon be babe

Shey you go come my side

Make we rob chest and mind

I'm loving the signs, for the back of your whine

I just want feel no stressing

Heart attack e dey block for chest

Na why be sey, I no dey like to dey vex

No dey carry your wahala come my way

No dey chase me all around like palm pay

All I want na to drink Martel

Chase girls wey dey rub cortex

No dey carry your wahala come my way

No dey chase me all around like palm pay

Ebele Cincinnati

Uche Jombo, Dolly Parton

See how you wear that mini something

Dey make man wan sample body

I dont care if dont cost me nothing

Sey make we go lodge for Ikoyi

Sort you out for early morning

No go dey bounce my love like sati

Heart attack e dey block for chest

Na why be sey, I no dey like to dey vex

No dey carry your wahala come my way

No dey chase me all around like palm pay

All I want na to drink Martel

Chase girls wey dey rub cortex

No dey carry your wahala come my way

No dey chase me all around like palm pay

Ecouter

A Propos de "No Stress"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2025
Copyright : © 2025 Music House / EMPIRE
Ajouté par : Farida
Published : May 07 , 2025

Plus de Lyrics de SYEMCA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl