
Paroles de Solo
...
Paroles de Solo Par SYEMCA
Me say, why I no go manya
Thoughts occupy my heart, no fit contain
Workout no gree burn weight
Eye wey dey clock for night dey see something
Nobody knows, what I been through, nobody knows
Where I dey go, I'll never disclose
So, I protect my mental health
People go yarn okpata, na their way
I live my life I'm straight
No get time for nobody wey sey dem sey
Nobody knows, what I been through, nobody knows
Where I dey go, I'll never disclose
Who no know me no go know
I been on this road solo
Waka, tear my shokoto
Dirty all my polo lo
Nobody knows
How I dey pray every night, every day, make e reach my own
Say make I no loose hope
Who no know me no go know
I been on this road solo
Waka, tear my shokoto
Dirty all my polo lo
Nobody knows
How I dey pray every night, every day, make e reach my own
Say make I no loose hope
As I dey off candle go sleep
Make I no come catch cold feet
Cover me blanket, mummy
Tell me say, Jah is there for me
This world e full of hypocrite
Na who you bring close dey turn snitch
Wetin Pohbad no see
For this life and blow six
You wey look out for me
Are you a judas low-key
Life e no balance, e no sit
Nkapị wan bite, e blow breeze
Nobody cry pass e culprit
Nobody shed tears pass thief
Na why I smoke igbo since
Make I fi focus in all things
Who no know me no go know
I been on this road solo
Waka, tear my shokoto
Dirty all my polo lo
Nobody knows
How I dey pray every night, every day, make e reach my own
Say make I no loose hope
Who no know me no go know
I been on this road solo
Waka, tear my shokoto
Dirty all my polo lo
Nobody knows
How I dey pray every night, every day, make e reach my own
Say make I no loose hope
Ecouter
A Propos de "Solo"
Plus de Lyrics de SYEMCA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl