REEKADO BANKS People Dey cover image

Paroles de People Dey

Paroles de People Dey Par REEKADO BANKS


Just give me drink and let me speak
Just let me be and let me live my life
Give give me drink and let me speak my mind
Just let me be and let me live my life

People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey

Shebi I get mouth I go talk
Na God give me I go use am o
Shebi you get yansh make you shake  
Nkechi no send oya use am o
Everybody wey dey talk
If you righteous oya stone am o
I say everybody go dey judge
But if person no well dem go bone am o
Lighters up in the air ye
No send dem no dey care
Live my life to the fullest
And I dey give jump in the air
And to thank God you no go gree
Badman say you no believe
Which person con be dis
Na den I know say

People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey

I remember back in the day
Wizzy boy call me for stage o
One man stand for the stage he say I no go climb for the stage
I remember back in the day
OAP say me I stubborn
He say he no go play my song
But papa God na him be the plug o

People dey
Dem go show you love for front o, chook you knife for back o
People dey
Dem go watch as you dey rise dey pray make you fall o
People dey
Me I go live my life I go send a nobody
Whatever dem do nack to sender no worry
People  dey

Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like  me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey

I really wonder why dem wan break my back, break my back o
I really wonder why dem wan open my yansh o eh
Dem forget say I still dey play my part o
And when I lock my phone dem still wan read my chat o
Awon aiye
Break off mi back, break off mi back
See when I see dem , dem wan read all the chat
Yo dem read all the chat
No no no dem go go cele o
See dem go grow bia bia
One day dem go go cele
Grown bia bia
See me I dey here o

People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey

Ecouter

A Propos de "People Dey"

Album : Off The Record (EP)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Regee
Published : Nov 26 , 2020

Plus de Lyrics de REEKADO BANKS

REEKADO BANKS
REEKADO BANKS
REEKADO BANKS
REEKADO BANKS

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl