...

Paroles de Oroma Par REEKADO BANKS


Loaded call of duty

Fire down c o d

Pumpkin emoji

When you make the thing clap

E be eod

Banikidi

Baby get busy mmmh mmmh

Oro oroma

Make we bend, make we jupa

Make we bend, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Don’t get it confused

My feelings for you is giving me goosebumps

My body de cool le le

I no send another man style

Ginger on the lose

I want to indulge you

I want to indulge you

E no be crack or tequila

Biggy bum bum medical

As e be u go confirm doings

With you it’s personal

E be like crack and tequila

As you de blow reeky baby medulla

E no dey hard to impress woman

But you dey try my gentlemen

Ouuu ouun o

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

If you can feel it

I can feel it too yeah

So fun dorathy

Pelu awon aunty yen k’amalo

Omo ele ki lo bade

Oshey mo ni ko package

Baby ki lo bade ride on like your packaging

What the fuck is it

Gbadun ni paris

Flenjour cos i want see finish

Dj gbe gbedu soke

Kafidi lu bembe

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Oro oroma

Make we dance, make we jupa

Ecouter

A Propos de "Oroma"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2025
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Jul 08 , 2025

Plus de Lyrics de REEKADO BANKS

REEKADO BANKS
REEKADO BANKS
REEKADO BANKS

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl