
Paroles de Pay Me
Paroles de Pay Me Par OTEGA
All of my guys won shey dada won shishe
Lon shen gbowo everytime
Mo de ti gbera like six times
And i don tey for the street like street light
Got to get it right all the time
If i no get am i no get life
You no gree no be fight
At the right time you go feel am
I just dey hustle for my money o
Eni to larimo lo fori ko
Eni oun o fori ko
Just got to get this money on my mind
I just got to get this money on my mind
I'm always on point with my eyes open
For this money i be physco
Pay me what you owe me
If you no pay me ma fa ijogbon
I'm very very hny today
And na money fit quench my konji
E don do juju na wetin dem talk
When i dey make my money eee
Gbami lori ago gbami lori ago
To ba je oro owo gbami lori ago
Gbami lori ago gbami lori ago
To ba je oro owo oo
Call my phone
I just dey hustle for my money o
Eni to larimo lo fori ko
Eni oun o fori ko
Just got to get this money on my mind
I just got to get this money on my mind
I'm always on point with my eyes open
For this money i be phsyco
Pay me what you owe me
If you no pay me ma fa ijogbon
I'm very very hny today
And na money fit quench my konji
E don do juju na wetin dem talk
When i dey make my money eee
Tega gan gan
Tega gan gan
Ecouter
A Propos de "Pay Me"
Plus de Lyrics de OTEGA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl