OTEGA Everytime cover image

Paroles de Everytime

Paroles de Everytime Par OTEGA


Everytime I'm wrong
Few times I'm right
Many things i've done
Plenty rivers i cross
All the party wey we go
All the skele wey we carry
Everytime i worry
E no dey pass money
I too sabi o
I too sabi o
Make over sabi no go kill person
Shoe get size
But na who get shoe go dey reason size
Brother no Dey gimme Komi kajola
Update me make we share raba
Everyday plus one kobo
Is better than minus one kobo
Shoja?

I no know before e no dey
I for no go the place e no dey
Dem no tell me before e no dey
If you don dey you don dey
Many many things eye don see
You can never come between me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba jesu kristi
I too sabi o
I too sabi
Make over sabi no go kill me
Na over sabi dem kill person ooo

Everytime i'm high
Everytime i'm needing me
Some green to set me ablaze
I no fit die ten times
So everyday i put my life on the line
When finding my way
Everytime i worry
E no dey pass money
I too sabi o
I too sabi o
Make over sabi no go kill person
Every day i dey my dey
Everytime i dey my side
Everytime i hold my side
Shey you hold your side??

Because many many things eye don see
You can never come between me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba jesu kristi
Many many things eye don see
You can never come between me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba jesu kristi
Tega kan bayi o
Otega gan gan o

Ecouter

A Propos de "Everytime"

Album : Magic (EP)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Farida
Published : Jun 16 , 2022

Plus de Lyrics de OTEGA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl