Paroles de Umbrella
...
Paroles de Umbrella Par Nasboi
Nasboi pẹlu Wande Coal
yepa yepa yepa
10 seconds, I do pass
Wetin be your compass
Fly you around the world
Maldives, Santorini
Buy you fine Versace
I love you, you're my G
Even if na ogbanje
I go still love you, my nwanne
Follow bumper to bumper
I go be your defender
When I lose my breath, baby
Would you be my inhaler
Too many things I don realise (Ah ah eh)
When I'm with you, I dey fantasize o (Ea ah eh)
Would you be my only lover
When I'm with you, I'm alive oh
Me, I no fine like baboon
But you still love me like this oh
Even if na taboo
You go still want be my boo, ah ha
Ahh, ah eh, ee ah eh
Oh, my Cinderella
T'ojo ba rọ (Ojo ba rọ)
I be your umbrella (I be your umbrella)
Her love language na money
She likes different currency
Me, I get am and I go dash you
I know say you need am pass (Pass)
I want fly you go Mexico
I want buy you yansh and things (Things)
I want do big things for you
I want do many things for you
Follow bumper to bumper
And I go be her defender
And when I want travel, baby
Me and you go go Barcelona
Na stuff like this (Ah ah eh)
Wey my mama warn me about (Ee ah eh)
Is ka ba
Me, I no fine like baboon
But you still love me like this oh
Even if na taboo
You go still want be my boo, ah ha
Oh, my Cinderella
T'ojo ba rọ (Ojo ba rọ)
I be your umbrella (I be your umbrella)
Me, I no fine like baboon (Fine)
But you still love me like this oh
Even if na taboo
You go still want be my boo, ah ha
Ahh ah eh, ee ah eh
Oh, my Cinderella
T'ojo ba rọ (Ojo ba rọ)
I be your umbrella (I be your umbrella)
Is ka ba
Nasboi ati Wande Coal
Nasboi and Wande Coal
Nasboi and Wande Coal
Ecouter
A Propos de "Umbrella"
Plus de Lyrics de Nasboi
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl