Paroles de Short Skirt (Fine Girls)
...
Paroles de Short Skirt (Fine Girls) Par Nasboi
Sit back and relax
Me I like fine girls
The ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o, fine girls like Ayra star o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa savage o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o
Baby gimme gimme, ogini gini, you know it’s been a minute
No go dey do like dj chicken (Dj chicken)
No go dey do like
Undress yourself na my polo wey you wear
Anywhere you go I go follow you go there
Them go dey denge denge dem go dey pose
Dem go dey waka kureke dem go dey pose
Comment tu t'appelles, Je m'appelle Nasiru
Friday italawa, fine girls like shalewa
Saturday italawa, me I don reach bus stop owa
Fine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o, fine girls like Ayra star o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa savage o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o
Baby what’s your Tems
Tell me your condition baby I Dey feel you
Simi today no go Simi tomorrow
Adekunle Gold pepper you like Rodo
Them go dey denge denge dem go dey pose
Dem go dey waka kureke dem go dey pose
If na you be keeper I go shoot you for the post
Give me your address give me your post code
Friday italawa, fine girls like shalewa
Saturday italawa, me I don reach bus stop owa
Fine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o, fine girls like Ayra star o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa savage o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o
The ones wey dey wear short skirt
The ones wey dey fine well well
The ones wey dey do very well
Nasboi
DeeYasso lo shey beat
Ecouter
A Propos de "Short Skirt (Fine Girls)"
Plus de Lyrics de Nasboi
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl