Paroles de Pressure
...
Paroles de Pressure Par M3lon
Candle light
I record, till it’s right
Candle light
I record, till it’s right
Turn me on, candle light
I record, till it’s right
Then get high, take a flight
Cause out of sight is out of mind
Many talk no dey full basket
No use your overheating burn my gasket
Alaye elenu razor
Never succumbing to pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Nibo (Nibo)
Who go talk say I never run kilo
I no do anything for my philo
Na for the grind me I dey live you know
Live you know yeah, yeah, yeah
Euro, you no go remember to ba gba euro
All the wahala wey wan kill you
Chase paper and stay cheesed yunno
Seeing is believing
The internet is deceiving
We do this shit for clout
Nobody sabi the thing
Nobody perfect believe me
And if you down bad my ski
Somebody doing worse on G
Make you thank God you dey breathe
Many talk no dey basket
No use your over heating burn my gasket
Pressure, pressure, pressure, pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Pressure, pressure, pressure, pressure
Ecouter
A Propos de "Pressure"
Plus de Lyrics de M3lon
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl